NAIJA MUSIC

Omrys – Espy

If You Need To Contact Us, Use The Listed Details ✓✓✓ +2348033036892 Or blowbaze@gmail.com Please Share This Post With The Below Social Icons

OM’Rys is gradually becoming Phenomenal as he keeps bringing his unique sound with his hypnotic vocals to the Table.
OM’Rys yet came through with another magics called “ESPY” after the making of his recent Hit “UGOLOMA”. He is keeping his promises. He is the future.

DOWNLOAD MUSIC MP3 NOW [Download]

Espy Lyrics

[intro] Uh uh uh uh uh uh
[Chorus 1] She be my shete eh! Tata
She be my matter
Telli your father ah!
I be your Dada
Telli Mama say anything for her
Need to Da_ri_de_da

Well, mogbe oo I no too Classy
And mogbe oo I no too flashy
But I know you too catchy
And I know you to Flashy

[Chorus 2] See, I no know say sun dey raise in evening
Till I saw your face I knew say na my morning
Ehhiii!
Your Cating
Your Espy
Wey be like movie
Tell me that thing wey I no fit give my baby

Eh eh eh!
Doo doo doo!
My baby oo
Non like you oo

[verse1] I no get time to dey confuse you
I know get time to dey drama you
I know get time to dey swindle you
I no get time to dey Lousy you

Girlie you’re my fantasy
I go give you everything I am
And everything I be
I go give you Gold and melody

Baby lean on me (ah ah ah)
Girlie your body (ah ah ah)
My therapy (ah ah ah)
Milk and Honey (oh wer! Ah!)

Oh bembe
Tell me
You want me
You need me
And mean am
No whine me
Oh baby mm mm mm

[chrous2] I no know say sun dey raise in evening
Till I saw your face I knew say na my morning
Ehhiii!
Your Cating
Your Espy
Wey be like movie
Tell me that thing wey I no fit give my baby

Eh eh eh!
Doo doo doo!
My baby oo
Non like you oo

[verse2] She be methylated
And spirited
Her body finest
She be highness
No wan cassanova
Cassava
Mm.. Omotena
Tú es bella

Girlie Ma Linda Mia
Omini Kajad Kukreja
Kilimanjaro her backana
For You I no send Anthonia

[chrous1] She be my shete eh! Tata
Carry my matter
Telli your father ah!
I be your Dada
Telli Mama say anything for her
Need to Da_ri_de_da

Well, mogbe oo I no too Classy
And mogbe oo I no too flashy
But I know you too catchy
And I know you to Flashy

[outro] Mm mm mm mm mm
[underground Ghost vibing]

If You Need To Contact Us, Use The Listed Details ✓✓✓ +2348033036892 Or blowbaze@gmail.com Please Share This Post With The Below Social Icons

About the author

2jaja

Leave a Comment

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

× Chat us now
%d bloggers like this: